Let me gist you 10 real struggles wey all Naija students dey face.If you relate, just like & comment. I wan know say no be only me dey suffer. ๐ญ
When data finish mid-assignment ๐
Exam timetable drop and na your hardest course first ๐ฉ
You calculate your last โฆ1K 5 times before buying bread
Light no dey but you must submit project 11:59
You dey pray โGod touch my uncle to send moneyโ
You open bank app hoping miracle don happen
You dey snap past questions like say na treasure
Landlord knock gate by 7am โCome pay light bill!โ
You join group chat just to copy answers
Hustle idea pop into your head at 2am like vision ๐
Life hard, but we still dey push! ๐ฏ
Tag your roommate, and drop your own student struggle below ๐๐ฝLetโs laugh & hustle together.
๐ก โNo matter how slow you go, youโre still lapping everyone whoโs sitting on the couch. Keep pushing!โ ๐ Caption: โฆ Read more
Hey Konnect fam, Let me be honest โ Iโm a broke baddie ๐ฉ No job, no allowance, and these school โฆ Read more
They miss the version of you they could control. Growth makes people uncomfortable when they can't benefit from it. Who โฆ Read more
โWhatโs one thing youโre grateful for today? Drop it below โฌ๏ธโ Read more
Nothing comes easy whatever you are facing today would surely bring you results, so don't quit now you have given โฆ Read more
Grace
Afolabi
104 days agoLet me gist you 10 real struggles wey all Naija students dey face.
If you relate, just like & comment. I wan know say no be only me dey suffer. ๐ญ
When data finish mid-assignment ๐
Exam timetable drop and na your hardest course first ๐ฉ
You calculate your last โฆ1K 5 times before buying bread
Light no dey but you must submit project 11:59
You dey pray โGod touch my uncle to send moneyโ
You open bank app hoping miracle don happen
You dey snap past questions like say na treasure
Landlord knock gate by 7am โCome pay light bill!โ
You join group chat just to copy answers
Hustle idea pop into your head at 2am like vision ๐
Life hard, but we still dey push! ๐ฏ
Tag your roommate, and drop your own student struggle below ๐๐ฝ
Letโs laugh & hustle together.