Sponsored Advertisements

5 things that guys do that girls secretly loves ( but won't admit)

Lifestyle 52 days ago
  • Donblessededit

    Make I no lie, girls get plenty wahala but them still get soft spot for some things wey guys dey do — even though dem no go ever admit am.

     

    1. Random calls and “I miss you” texts— even if she vex, e go still sweet her.

    2. Steady eye contact with small smile — she go pretend say e no dey move her, but e dey.

    3. When you dey act jealous small— not toxic type o, just that protective vibes.

    4. Giving her hoodie or jacket— especially when breeze dey blow, na automatic boyfriend points.

    5. When you sabi listen and remember details— like her best color or the story wey she tell last week.

     

    If you dey do these things already, just know say you dey pepper dem quietly 😎

    If you don't agree with me prove me wrong in the comments section 😉😄

Comments (3)

Leave a Reply

Top Contributors - 2025

These members spark lively discussions and attract the most attention in August 2025.

New Discussions