Sponsored Advertisements

ABEG! WETIN LAW TALK

Lifestyle 99 days ago Participants (0)
  • Ebuka

    My people,

    our transformer sp0il and light committee come say them wan bu,y new transformer. Na so them sh8re 125 K give my landlord to tell everybody for compound. Now, landlord come sh8re am say me I go bring 

    10 K. I ask am h0w much him go c0ntr!bute, him say make I no ask am ye ye question. 

    From my calculation, na only us him share am for. I tell am say I no go p,ay because I no go carry the transformer if I dey pack. 

    Abeg, wetin law talk? 

     

    Me: no pay anything

Comments (0)

  • Be the first to comment!

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.