Omo naija music industry no dey ever last oo😂 yesterday burna boy drop one subtitle line for him new freestyle, and many fans be say he dey shade Davido, Davido fans don dey already dey fire back on X (Twitter)
Who una think say dey control afrobeat right now - Davido, Burna boy or Wizkid ? Drop your take 🔥
Olamiyeye
48 days agoOmo naija music industry no dey ever last oo😂 yesterday burna boy drop one subtitle line for him new freestyle, and many fans be say he dey shade Davido, Davido fans don dey already dey fire back on X (Twitter)
Who una think say dey control afrobeat right now - Davido, Burna boy or Wizkid ? Drop your take 🔥