Sponsored Advertisements

Edo state people

Lifestyle 14 days ago Participants (0)
  • Moore’S📩

    Come all these Edo/Benin people una no Dey do make una reach house go caution all this una people for village .... All of una wey done reach 25 years old una no Dey reach home go teach them life say life no be to Dey fight for boy at the age of 12 years and life no be to wear long white socks and to carry last money go buy old model Mercedes Benz 😂🙄  #lifestyle #advice 

Comments (0)

  • Be the first to comment!

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.