*"Mama get one small wooden chair wey she dey always sit down every evening. She go wait for me till I come back from farm. Once she see me, she go smile, clap small and talk, βMy pikin don come back.β
Β
Today, the chair still dey⦠but Mama no dey. Sometimes I go just sit down for the chair make I fit feel her spirit near me.
Β
The hardest part of life no be hunger or wahala β na the silence wey remain after the person we love don waka leave us."*
Ndoma Attah
21 days agoΒ