FASHION & BEAUTY โ If You No Package, Dem Go Underrate You ๐ฉ๐ ๐พ
ย
1. Letโs not lieโฆ
First impression na by packaging.
Before you even talk, people don judge you by your skin, outfit, hair, nails, or scent.
Welcome to the world of fashion & beauty โ where your look na loud statement.
2. You fit dey wise like Albert Einsteinโฆ
But if you dress like local government problem,
Nobody go take you serious.
Because in this world, people dey see you before they hear you.
Thatโs why fashion & beauty matter!
3. And no, fashion no mean Gucci or N1M wig.
Itโs how you carry yourself.
๐ Clean shirt
๐ Neat nails
๐ Fresh skin
๐ Confidence
๐ Matching colors
๐ Your own style
You no need billions to look put together.
4. Some of una dey say,
โNa inner beauty matter.โ
Omo, inner beauty no dey show for photo.
If you smell nice and look neat,
Even police go respect you differently. ๐
Letโs be guided.
5. For the ladies:
๐ You no need 5 layers of makeup.
๐๐พโโ๏ธ Your hair no need be bone-straight to slay.
๐งด Drink water, glow, use affordable skincare.
๐ Dress for your body type.
Simple, clean, soft girl energy dey scatter ground.
6. For the guys:
๐งผ Scrub your neck โ no carry white towel dey oppress people
๐ Wear clothes wey fit
๐งด Use roll-on, abeg
๐งฝ Wash your hair and your shoe
๐งข Accessorize small โ wristwatch, belt, cologne
Na freshness dey move crowd. Not noise.
7. Wetin people no tell you be say:
๐ Fashion = expression
๐ Beauty = hygiene + glow
๐ Style = confidence
๐ Packaging = soft power
You dey influence people with your look, whether you know or not.
8. Truth is, in this social media eraโฆ
One fine picture fit change your life.
Na packaging dey open doors sometimes before talent even talk.
Donโt dull yourself. Put small effort.
You deserve to look like somebody.
9. Start small:
โ Clean up your wardrobe
โ Drink water, mind your skin
โ Invest in 1โ2 solid perfumes
โ Watch styling videos (TikTok/YouTube dey help)
โ Wear what fits YOU, not trend
No pressure, just progress.
10. Final word?
Fashion & beauty no be vanity.
Na personal branding.
Dress how you want to be addressed.
Glow in your own skin. Smell like success.
Because in this world โ
if you no shine, nobody go see you.
#FashionThread #BeautyTalk #Konnect #StyleWithSense #NaijaGlowUp
Nice one
Hi everyone ๐ ! I made a simple coffee scrub using sugar, coffee and honey, I applied it to my โฆ Read more
Sometimes 3โ4 products fit do wonders. No be every time you go dey overload your skin. #SkincareSimplified #Tips #beauty Do โฆ Read more
Life isnโt about having it all figured out. Itโs about moving one step at a time, trusting the process, and โฆ Read more
One of the common skincare myths is that you shouldnโt use a face moisturiser if you have oily skin. Unfortunately, โฆ Read more
Let me just say it now. This thing wey Peller dey do, No be ordinary at all! ๐ฉ Iโve been โฆ Read more
Oluwanifemi
Konnect Official
King
Mich Elle
Nathaniel
89 days agoFASHION & BEAUTY โ If You No Package, Dem Go Underrate You ๐ฉ๐ ๐พ