You sabi that feeling when you dey chop your favorite food, and person just carry their hand come your plate… omo, Na battle be that. You dey try protect your portion like soldier, and dem dey laugh. Na small wahala, but e sweet small small too. 🍲
Only smart 🤓 people can know this Read more
No matter where you school, these foods are life-savers: 1. Indomie – emergency fuel 2. Bread & egg – portable … Read more
😂 Nigerians: “I’m coming” = I haven’t even left my house 😭 Thread 🧵👇 1. “Let me just branch small” … Read more
😴 Sleep? Never heard of it. Welcome to the #NoSleepGang — the wildest trend keeping Gen Z Nigerians up all … Read more
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Danwhite
Goodystar
72 days agoYou sabi that feeling when you dey chop your favorite food, and person just carry their hand come your plate… omo, Na battle be that. You dey try protect your portion like soldier, and dem dey laugh. Na small wahala, but e sweet small small too. 🍲