Two years afta Nigerian chef Hilda Baci break Guinness World Record for di longest cooking marathon, she dey attempt anoda record.
Dis time, di celebrity chef dey cook wetin she describe as di world largest pot of Nigerian jollof rice.
For dis interview wit BBC News Pidgin, she tell us how much ingredient she use and di effort wey go into this record attempt.
Stay tuned for more updates👏
Infact She really tried.
Nice one
Read more
it is such a great tradegy after all my stressWant to know what happened😭😭 Read more
BREAKING NEWS ON KONNECT😣😭😭😭😭 Read more
ASK ME WHY????????????????????? Read more
Likes and comment for more updates Read more
Konnect Official
King
Mich Elle
Suzzybest
48 days agoTwo years afta Nigerian chef Hilda Baci break Guinness World Record for di longest cooking marathon, she dey attempt anoda record.