Today is sunday, 31st August. Last Sunday and last day of the month of August. If dem don pay you salary comot am go enjoy yourself. You sef don try. E no easy to work a whole month with plenty shege and abeg sir. Go out and have fun. After all na you even work for the money sef.
Amaris
60 days agoToday is sunday, 31st August. Last Sunday and last day of the month of August. If dem don pay you salary comot am go enjoy yourself. You sef don try. E no easy to work a whole month with plenty shege and abeg sir. Go out and have fun. After all na you even work for the money sef.