Sponsored Advertisements

God of 50k😭😭

Entertainment 64 days ago Participants (2)
  • Babra

    Came online yesterday morning 🌞, see one oga post.  Normally I dey follow am since,dey beg 😭

    E dey do cash giveaway steady according to wetin I see for him page 💰📲

     

    So I begin comment like say na prayer point:  

    *"Sir please 50k 🙏🙏"*  

    *"Abeg 50k sir 😭🙏"*  

    *"Even if na 10k sir 🙆‍♀️🙏"*

     

    Next thing, I see say he tag one person 😩  

    Talk say *"Let me do something for this one."*  

    Oga press phone… turn em phone opay but wetin opay write I no see nah so he say *"Done."* 📲✅

     

    I no even sabi say na me 😭  

    I rush comment: *"Congrats boss 🙌"*  

    Even like the post 💗

     

    Nah later I look again… see say na *MY NAME* he tag 😭😭  

    Wetin I no do??  

    I jump! I scream! I dance shoki and zazu together 💃🕺

     

    Abeg guess wetin happen o 😂👇  

    I still dey shock! 😭

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.