Regina Daniels & Ned Nwoko
love wey start like movie, now
e be like season film.
Accusations, unfollowing, family
wahala, even gist say dr&gs
& rehab enter the matter 😮
But make ask,:
You think love still dey
between
Regina & Ned?
A. Yes, dem still love
B. Na money & pressure
from day one
C. Love dey but wahala strong
D. This marriage don dey scatter
small-
small
You fit enter this kind marriage?
A. Age no matter
B. If money dey, I no go lie –
maybe 😂
C. Never! Peace of mind first
D. I no even know again:
🗣 Drop your mind — no insults, just cruise & honesty.
Stay tuned, this morning tea
go hot pass Lipton! ☕🔥
---
No matter where you school, these foods are life-savers: 1. Indomie – emergency fuel 2. Bread & egg – portable … Read more
😂 Nigerians: “I’m coming” = I haven’t even left my house 😭 Thread 🧵👇 1. “Let me just branch small” … Read more
Only smart 🤓 people can know this Read more
😴 Sleep? Never heard of it. Welcome to the #NoSleepGang — the wildest trend keeping Gen Z Nigerians up all … Read more
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Konnect Official
King
Mich Elle
Angelic Beauty
4 days agoRegina Daniels & Ned Nwoko
love wey start like movie, now
e be like season film.
Accusations, unfollowing, family
wahala, even gist say dr&gs
& rehab enter the matter 😮
But make ask,:
You think love still dey
between
Regina & Ned?
A. Yes, dem still love
B. Na money & pressure
from day one
C. Love dey but wahala strong
D. This marriage don dey scatter
small-
small
You fit enter this kind marriage?
A. Age no matter
B. If money dey, I no go lie –
maybe 😂
C. Never! Peace of mind first
D. I no even know again:
🗣 Drop your mind — no insults, just cruise & honesty.
Stay tuned, this morning tea
go hot pass Lipton! ☕🔥
KonnectGist #ReginaAndNed #LoveOrMoney #MarriageWahala #KonnectFamily #TruthNoOffence #RelationshipTa
lk
---
---