Sponsored Advertisements

How I dey motivate myself even when sapa dey hold me like police

General 91 days ago Participants (0)
  • Blessing

    1 sometimes motivation no dey enter my body unless I remember say:this hunger no be generational curses,na temporary situation

    2the funniest part be say even when I dey broke ,I go still dey advise my friend's "No give up ,God dey meanwhile ,na garri I soak with year that morning

    3 motivation for me no be Quote again ' revenge, revenge against poverty, revenge against people xeythi8szy I no go blow, revenge against that one aunty wey always say this one no serious, I go wakeup 😭 wear my only nice cloth, clean my face and tell myself: you be CEO  them just never print your Id card I no dey motivated 24/7but I Sabi pretend like say I get sense and sometimes pretending dey turn to real motivation,so if you dey struggle right now, no let that slow you down even iphone 14 hang dey sometimes

    Stay crazy, stay hungry, stay foolish, just make sure na your bank account laugh last 

    If this ginger you small, make u⁶ smile show love

     

     

Comments (0)

  • Be the first to comment!

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.

New Discussions