You really tried
Are you not tired of 0.01$ earning bondage that you are,if you are then go to my page now and start commenting to earn, just like me now just earn 2$ from commenting to people's page,do it and see for yourself okay 
Ah 😔 it now like my daily wears this days eh, HUNGER no be my mate o🚶🏾♀️
 
                      Boniface
Just now ago 
                      Deboyblvck
Just now ago 
                      Kodi✨🌻
6 mins ago 
                      Basha
18 mins ago 
                      Jobi
22 mins ago
Gifts Anothony
135 days agoBelly wey dey rumble, oh, na wahala!
Kasala don burst 😪
E dey do kpim-kpim like Igbo drum for market.
Hunger show, no be small thing, my brother,
E fit make person chop even stone, I swear!
My stomach dey sing Songs of Solomon but no food,
Empty plate dey stare me like village masquerade.
Where my garri, sugar, groundnut and cold water dey?
This hunger na correct crase pesin, e dey make me vex.
Even my ancestors dey vex for me, no fake cappings!
Abeg, who get small change, make I take hold belle?
Gifts Anothony