This one na opportunity for people that can dance oo
 
                      Ronald
1 hr ago 
                      Ronald
1 hr ago 
                      Ronald
1 hr ago 
                      Ronald
1 hr ago 
                      Ronald
1 hr ago
Dammy
90 days ago🚨💃🏽 REMA DON VEX O! 😭💸
Rema dropped his new hit “KELEBU” and offered $10,000 to anyone who can create an EASY dance challenge for it. But na wahala netizens carry come! 😩😂
People been dey submit dance steps like say na final year choreography exam — flips, splits, and backbends everywhere 😭🤸🏽♂️
Rema don tire and had to post:
> “Na EASY dance move I talk o!” 😭
🔥 MORAL LESSON:
No be every opportunity be gym show. Sometimes, just give wetin dem ask — simplicity fit make you millionaire! 💰🕺🏾