Sponsored Advertisements

“Love sweet, but e no easy. Regina & Ned story start like fairytale, but e don turn real-life movie.” 🍿💔 Make we go back to where e begin…

Entertainment 3 hrs ago
  •  

    Regina be young Nollywood star

    — fresh, pretty, quiet.

    Ned Nwoko — billionaire

    politician with wives and power.

    Dem meet for Delta State…

     boom! Love or something like

    am begin.

     

    People shout:

    “Small girl marry big man? Na love or arrangement?”

    But next thing — Benz, vacations, big mansion, babies… everything soft.

     

    Until wahala start:

     

    Gist say Regina and Ned don

     get serious fight

     

    Dr. Kemi talk say Regina dey

    do dr&gs & rehab enter story

     

    Regina remove Ned name for IG bio

     

    Some say she comot house,

    others say dem don settle back

     

    💬 Question for Night Vibes:

    From Day 1 — you think say:

     

    Na true love ❤️

     

    Family/plenty money arrangement 💰

     

    Cruise wey turn serious 😩

     

     

    Or spiritual love we no understand 😅

     

    Abeg i be regina fan and i no go like make anything happen to am

    Drop ur thoughts below👇👇

Comments (0)

  • Be the first to comment!

Leave a Reply

New Discussions