Sponsored Advertisements

Mama Magic

Entertainment 72 days ago Participants (0)
  • Goodystar

    That feeling when your mama sabi wetin dey your mind before you even talk… omo, no be magic, na love. You fit try hide your wahala, but dem go just dey like “baby, wetin dey happen?” and boom, problem don solve small. Na so mama love dey powerful. ❤️

Comments (0)

  • Be the first to comment!

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.

New Discussions