In Naija market, you go meet three women: The sweet one wey go give you extra pepper, the dramatic one wey dey shout like Nollywood actress, and the dragger wey no go allow you waka pass without pricing. No dull moment there.
Only smart 🤓 people can know this Read more
No matter where you school, these foods are life-savers: 1. Indomie – emergency fuel 2. Bread & egg – portable … Read more
😂 Nigerians: “I’m coming” = I haven’t even left my house 😭 Thread 🧵👇 1. “Let me just branch small” … Read more
😴 Sleep? Never heard of it. Welcome to the #NoSleepGang — the wildest trend keeping Gen Z Nigerians up all … Read more
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Danwhite
Goodystar
68 days agoIn Naija market, you go meet three women: The sweet one wey go give you extra pepper, the dramatic one wey dey shout like Nollywood actress, and the dragger wey no go allow you waka pass without pricing. No dull moment there.