Sponsored Advertisements

Na only strong heart dey survive this life

Entertainment 125 days ago Participants (2)
  • Donblessededit
    Thread Thumbnail

    1. I greet one babe: “Hi.” She say: “Who you?” I reply: “Sorry, wrong number of life.”  

    2. My friend say him go help me blow — na him block me after I post pass am.  

    3. I join hustle group, dem say make I pay before I earn. Bro how? I never earn sef.  

    4. Person use my phone say e wan flash — na my crush e call! 😭

     

    Life go balance one day, but for now na cruise and vibes.

     

    Abeg make una follow me, I follow back with joy.  

    We go blow together or cry together — pick one 😂🔥#Enteryainment#konnectthread#comedy

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.

New Discussions