If we talk true, phones for Africa na like football league:
⚽ Tecno = Manchester United… dem no gree commot for top, dem fan base full everywhere.
⚽ Infinix = Chelsea… steady strong, you fit see dem for every corner.
⚽ Xiaomi = Man City… new guy wey dey buy players (specs) anyhow, and e dey win small small.
⚽ Samsung/Apple = Real Madrid/PSG… luxury ball, but na only big boys dey fit buy ticket.
😂 Nigerians: “I’m coming” = I haven’t even left my house 😭 Thread 🧵👇 1. “Let me just branch small” … Read more
Hi everyone, I’m Michael Melody a.k.a the CEO of Vibes. I believe laughter is free therapy! I’ll be sharing funny … Read more
I had 200 naira in my account and a big dream in my chestSo I did what any broke genius … Read more
What will you buy😎😎 Read more
WHAT A BORING 💤 PLANET 🌍 WE ARE LIVING IN??? 🤔 No zombies, No vampires, No dragons, No Nuclear wars, … Read more
Angelic Beauty
Michael
Penvibe
Oscar
Dave Victor
46 days agoIf we talk true, phones for Africa na like football league: