Sponsored Advertisements

💔❤️ Na Who Love Pass — The One Wey Get Money or The One Wey Get Genuine Heart? 💸❤️

Lifestyle 125 days ago Participants (3)
  • M Al-Ameen

    For this naija today,everybody dey yarn se"love without monie no dey sweet"but others say true love no suppose depend on account balance.

    Recently,one babe for lagos dumos her boy friend of 3 years because him still dey hustle and an never blow,she say:

    "i love him oo,but love no dey pay bills,I need a man Wey go secure my financially"

    🔥 your own opinion-who you go choose???

    ✅ Person Wey get pure love but still dey hustle

    ✅ Person Wey Get Money but feelings no deep 

    🔥🔥🔥Omo drop una answer below make una argue for here tonight 👇👇👇

    #LOVEVSMONIE#

    #RELATIONSHIP GISTS#

    FOLLOW FOR MORE 👇👇👇

     

     

     

Leave a Reply

Maximum file size: 1MB. Supported formats: images (JPG, PNG, GIF, WEBP) and PDF only.

New Discussions