Aso-ebi wey expensive, DJ wey must play Dorobucci, and Uncle wey dey spray N50 notes like confetti. Rice dey always sweet, and souvenir fit be bucket or towel. But one aunty must corner you to ask: “So when is your own?”
Only smart 🤓 people can know this Read more
No matter where you school, these foods are life-savers: 1. Indomie – emergency fuel 2. Bread & egg – portable … Read more
😂 Nigerians: “I’m coming” = I haven’t even left my house 😭 Thread 🧵👇 1. “Let me just branch small” … Read more
😴 Sleep? Never heard of it. Welcome to the #NoSleepGang — the wildest trend keeping Gen Z Nigerians up all … Read more
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Danwhite
Engr. Acumen
Goodystar
68 days agoAso-ebi wey expensive, DJ wey must play Dorobucci, and Uncle wey dey spray N50 notes like confetti. Rice dey always sweet, and souvenir fit be bucket or towel. But one aunty must corner you to ask: “So when is your own?”