Sponsored Advertisements

Nobody Believe In Me_Not Even Me

News (Headlines) 21 hrs ago
  • Blessing

    1 I wasn't Alway confident I wasn't Alway motivated, I was just surviving, moving from one day to another like life dey dray me 

    2 people mocked my dreams even the one's wey smile with me ,go still laugh behind me na you go blow ? From where ?Abeg go hustle Jare 

    3 I don't blame them bi looked hopeless, broke confused quiet even me I didn't believe in myself

    4But  something shifted one night I cried ,I prayed then I made a promise if nobody go save me---i go save myself

     5  from that moment I started doing small small things : reading, trying, failing, learning, posting content even when nobody dey like am 

    6 now people dey say : you strong  , you don change ,I always knew you would make it  but I no dey vex because I now understand success has  Many relative, while struggle has none

    7if you are still in the dark season,no loss hope  even sunrise dey wait for it's turn to shine, your light go soon reach you

    If this thread touch , you fit tip me small

    If you believe say this hustle go pay one day

     

     

     

     

Comments (2)

Leave a Reply

Top Contributors - 2025

These members spark lively discussions and attract the most attention in August 2025.

New Discussions