Naija no easy, but we must still laugh small 🤣
If you’re broke, which one go pain you pass?
A. Phone spoil 📱
B. Light no dey 🔦
C. Data finish 📶
D. NEPA bill come 🔌
I’ll go with C 😭 because without data, I no dey breathe! #Konnect #FunnyVibes #LaughSmall#StayMotivated
Only smart 🤓 people can know this Read more
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Are mine invisible here? Nobody wants to me my friend 🥺😩 Read more
Sometimes it’s not deep. Just one tiny habit and your brain says, *“Nope, I’m done.”* For me? *Typing “Gud mrng … Read more
Some people are so fake that if you look behind there back u will see made in aba 🤣 😂 Read more
Konnect Official
King
Mich Elle
Halee
38 days agoNaija no easy, but we must still laugh small 🤣
If you’re broke, which one go pain you pass?
A. Phone spoil 📱
B. Light no dey 🔦
C. Data finish 📶
D. NEPA bill come 🔌
I’ll go with C 😭 because without data, I no dey breathe! #Konnect #FunnyVibes #LaughSmall#StayMotivated