One morning for one small town, school bell ring as usual. Children rush enter class, teacher don already dey vex, principal dey form busy.
ย
But that day different. One goatโyes, real goatโwaka enter school compound. Nobody notice am at first.
The goat just enter Class 3B, go sit down for back chair, begin chew mathematics textbook. Teacher turn look am and shout:
โWho dey chop for my lesson?!โ
All the children point the goat.
Teacher shock. The goat just look am like, โAbeg free me jare, continue your teaching.โ
When dem reach roll call, teacher sigh say:
โOkayโฆ wetin be your name?โ
The goat just shout: โMeeehhh!โ
Teacher write: โPresent.โ
By break time, the goat don turn celebrity. Children dey give am biscuit, bread, even one boy homework (wey the goat enjoy pass).
Principal finally see the goat, shout:
โWho carry this animal enter my school?!โ
Before he fit catch am, the goat don climb principal desk, scatter him tea, come shout one loud โMeeeeehhh!โ Wey make everybody laugh scatter.
Principal just weak, say:
โFrom today, this goat na student of Class 3B.โ
Na so the goat become the only student wey no dey read book but still pass every subjectโโcause nobody wan argue with am.
๐ Nigerians: โIโm comingโ = I havenโt even left my house ๐ญ Thread ๐งต๐ 1. โLet me just branch smallโ โฆ Read more
One day I wore my brotherโs shirt to school thinking it was mine. Only to realize it had "Ladies' Man" โฆ Read more
Hi everyone, Iโm Michael Melody a.k.a the CEO of Vibes. I believe laughter is free therapy! Iโll be sharing funny โฆ Read more
I had 200 naira in my account and a big dream in my chestSo I did what any broke genius โฆ Read more
What will you buy๐๐ Read more
Grace
3pg
46 days agoOne morning for one small town, school bell ring as usual. Children rush enter class, teacher don already dey vex, principal dey form busy.