If na wife you dey find, slow down no rush even if dem dey rush you.
Babe fit fine make e no get sense, the one wey get sense no fit fine as you want. Babe fit get sense, but na hook up she dey do. Babe fit get work but she no get character, the one wey get character no fit get ambition and the one wey get everything fit don marry.
Last last, na you go siddon calm down think deep make dem no package rubbish give you as wife.
If you make mistake in choosing a life partner, you have automatically signed ticket of destruction. If you want peace of mind, go look for babe wey get good character, even if e no too fine but you fit control her as a man.
So, shine your eyes and calm down make dem no package rubbish give you in the name of beauty with beautiful wahala.
My bro, calm down make you no rush the process carry babe wey go dey insult you and your parents join all the time. Babe wey no get respect for you right from outside no go ever get for you and your parents.
NB: Don't marry a woman that cannot live within your means. It's as simple as that. But if you want to die of frustration and depression, go carry woman wey pass your power. You go explain taya give even mad man on the street.
Above all, prayer with good intention is the weapon of every believer.
Peaceofmoney
9 hrs agoBro to bro...

WHO WAN HEAR, MAKE E HEAR OOO