You book Uber, driver no sabi your place. You dey call am, e dey talk like radio talk show for 10 minutes. Finally you meet. You shake hand, dey smile, but inside you dey think, “Abi every Uber ride go be wahala like this?”
We have put everything on dark mode... Dark mode on Facebook, dark mode on TikTok, dark mode on Xender, dark … Read more
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Are mine invisible here? Nobody wants to me my friend 🥺😩 Read more
Sometimes it’s not deep. Just one tiny habit and your brain says, *“Nope, I’m done.”* For me? *Typing “Gud mrng … Read more
A Nigerian teacher was sent to China to teach....The first day he entered the class, he decided to call attendance. … Read more
Ronald
Goodystar
73 days agoYou book Uber, driver no sabi your place. You dey call am, e dey talk like radio talk show for 10 minutes. Finally you meet. You shake hand, dey smile, but inside you dey think, “Abi every Uber ride go be wahala like this?”