“Omo, your phone slow pass snail wey dey carry backpack 😅.”
“You dey click, nothing dey happen. You go dey shake am like say e go wake up 🤯.”
“Na so I dey reason if I go buy new phone or just dey pray make this one recover. Naija tech life!”
“Abeg who else don delete messages before person see am? 😂” Read more
Are mine invisible here? Nobody wants to me my friend 🥺😩 Read more
Sometimes it’s not deep. Just one tiny habit and your brain says, *“Nope, I’m done.”* For me? *Typing “Gud mrng … Read more
A Nigerian teacher was sent to China to teach....The first day he entered the class, he decided to call attendance. … Read more
It's a cold weather 🌡️ but guess what?achime sweater✌️ Read more
Grace
Goodystar
72 days ago“Omo, your phone slow pass snail wey dey carry backpack 😅.”
“You dey click, nothing dey happen. You go dey shake am like say e go wake up 🤯.”
“Na so I dey reason if I go buy new phone or just dey pray make this one recover. Naija tech life!”