NEPA is like that ex wey no dey serious but we still dey hope on. One day dem give you 6 hours straight, next day dem disappear for 3 days. And once you hear “Up NEPA!” your spirit go rise like say na national anthem. Abeg, this relationship no balance 😂.
Goodystar
58 days agoNEPA is like that ex wey no dey serious but we still dey hope on. One day dem give you 6 hours straight, next day dem disappear for 3 days. And once you hear “Up NEPA!” your spirit go rise like say na national anthem. Abeg, this relationship no balance 😂.