I been dey tell you say choose goat wey get normal body you no gree . the one wey the Alahji say 35k buy you no gree, you say nah the biggest one wey be 36k you want. Me no talk again oo . As the village woman wey I be dey advice you on wetin I know you no agree shikinan.
As we reach house nko? Wetin come happen? Goat wey big like elephant come turn to lizard chai! Goat start to the sumasault. As you rush to bring knife, na so small nylon come dey show for the nyash, as we drag gam to comot, the goat come dey purge so teh e come remain skeleton. You know know say, the seller feedam with nylon so that the goat go big to sale am for big money. Now see meat e no even reach 2kilo safe ntoh😂 this kind badluck no be village people cause amooor
Racheal Babatunde
61 days agoI been dey tell you say choose goat wey get normal body you no gree . the one wey the Alahji say 35k buy you no gree, you say nah the biggest one wey be 36k you want. Me no talk again oo . As the village woman wey I be dey advice you on wetin I know you no agree shikinan.